Hezbollah no dey officially govern Lebanon but dem don establish diasef as a powerful force for dia. Dem dey actually run di kontri?
www.bbc.com
"Dem also vow to end di way wey Israel dey occupy southern Lebanon and di Palestinian territories.
For 2009, dem bin bring out one new manifesto wey no make any made no reference say dem wan create an Islamic state. However, dem maintain dia stance against Israel."
this sounds more like a shitpost website to troll people in africa. not a real and serious uk funded BBC written by BBC. GEG!